Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 2:22

"Izrel pipol, mak una hear wetin I dey tok, Jisos Kraist wey kom from Nazaret, di man wey God shuz and wey e send to una, wey God yuz du meni mirakols and oda wondaful signs for una front, as all of una no,

Open Bible reader