Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 19:9

Bot wen som of di stuborn pipol nor gri biliv, dem kon dey spoil Jisos Kraist name for all di pipol front, so Pol wit en disaipols kon liv dem. Pol kon dey tak en disaipols folo bodi evriday, go tish for Tiranus Hall.

Open Bible reader