Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 19:16

Naim di man wey di evil spirit dey insaid en bodi kon jump for dia bodi beat dem wel-wel, ontil dem start to beg. E beat dem til dem run komot from di haus wit nakednes and all dia bodi ful wit sore.

Open Bible reader