Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 16:29

Naim di warda sey mak dem bring lite and e rush enta insaid di prizin kon fal for Pol and Silas front dey shake.

Open Bible reader