Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 16:26

At wons, di groun start to shake, sotey all di wall and pilas wey dey di prizin kon dey shake tu. Na wons di door opun and di chains wey dem tak hook di pipol wey dey di prizin, kon luz.

Open Bible reader