Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 16:17

Di girl kon dey folo mi and Pol for bak kon dey shaut sey, "Dis pipol na God savants -o-o, dem dey prish to una abaut haw una go tak dey save."

Open Bible reader