Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 15:20

bot insted, mak wi rite leta go giv dem sey, mak dem nor chop fud wey dem sakrifias giv juju and mak dem nor slip wit hu dem nor mari, anima wey dem kil and di blood nor tosh groun, mak dem nor chop or drink en blood.

Open Bible reader