Nigerian Pidgin Bible
Acts 15:1
Som men kom from Judea kon dey tish di brodas sey, "Unles dem sekonsaiz una di way Mosis tok for di law, una nor go fit get salvashon."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Som men kom from Judea kon dey tish di brodas sey, "Unles dem sekonsaiz una di way Mosis tok for di law, una nor go fit get salvashon."
Open Bible reader