Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 14:13

Di prist wey dey woship di god wey dem dey kol Zeus wey en shrine dey outsaid di tawn kon bring melu and flawas kom di tawn gate; so dat en and all di pipol go sakrifais giv di apostols.

Open Bible reader