Nigerian Pidgin Bible
Acts 13:45
Bot wen di Ju pipol si as di pipol plenti rish, jelosi kon ful dia maind, so dem start to opoz wetin Pol dey tok kon dey kos am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot wen di Ju pipol si as di pipol plenti rish, jelosi kon ful dia maind, so dem start to opoz wetin Pol dey tok kon dey kos am.
Open Bible reader