Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 12:8

Di angel sey, "Wear yor klot and yor sandal." So Pita du wetin di angel tel am. Den di angel sey, "Wear yor koat mak yu folo mi."

Open Bible reader