Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 11:28

Won of dem wey en name bi Agabush, get up and di Holi Spirit kon put wod for en mout sey, "Heavi hunga go hapun for di hol wold." Dis tin hapun di taim wen Klaudios dey rule.

Open Bible reader