Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 11:18

Wen dem hear wetin Pita tok, dem nor argue wit am again, so dem kon start to praiz God. Den dem sey, "Naim bi sey God don giv Gentai pipol di shanse to tak turn from sin kom mit am, so dat dem go get di life wey nor dey end."

Open Bible reader