Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 10:44

As Pita stil dey tok, di Holi Spirit kon enta insaid all di pipol wey dey hear di mesage.

Open Bible reader