Nigerian Pidgin Bible
Acts 10:4
Fear kash am as e dey luk di angel, so e ansa, "Oga, Wetin yu wont?" Di angel tel am, "God don hear yor praya and si all di gud tins wey yu dey du for poor pipol.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Fear kash am as e dey luk di angel, so e ansa, "Oga, Wetin yu wont?" Di angel tel am, "God don hear yor praya and si all di gud tins wey yu dey du for poor pipol.
Open Bible reader