Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 10:32

'So mak yu send pipol go Jopa go kol Saimon, wey dem dey kol Pita. E dey stay as visitor wit Saimon wey dey du leatha wok, wey e haus dey near di sea.'

Open Bible reader