Nigerian Pidgin Bible
Acts 1:13
Wen dem enta Jerusalem, dem kon go di room for upstair wer dem dey stay. Pita and Jon; James and Andru; Filip and Tomas; Batlomi and Matiu; James wey bi Afius pikin, Saimon wey dem dey kol Zilot and Judas wey bi James pikin, na all of dem gada for der.
Open Bible reader