Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Zechariah 4:10

a People dey disappointed because na small progress dem don make, but dem go dey happy when dem see Zerubbabel continue to dey build the Temple.10b The angel tell me say, “The seven lamps na the seven eyes of God, wey dey see all over the earth.” 11-12 I con ask am say, wetin the two olive trees wey dey each side of the lampstand mean? And wetin be the meaning of the two olive branches wey dey beside the two gold pipes wey olive oil dey?

Open Bible reader