Nigerian Pidgin Bible
Zechariah 2:7
God tell him people say, I scatter una for all directions. And now una wey dey strange land, escape from Babylonia and return go Jerusalem.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
God tell him people say, I scatter una for all directions. And now una wey dey strange land, escape from Babylonia and return go Jerusalem.
Open Bible reader