Nigerian Pidgin Bible
Zechariah 13:9
And I go test the third wey survive and I go purify them like fire dey purify silver. I go test them like dem dey test gold. Then dem go pray to me, and I go answer them. I go tell dem say dem be my people, and dem go confess say I be their God.
Open Bible reader