Nigerian Pidgin Bible
Zechariah 12:10
I go fill the descendant of David and other people of Jerusalem with the spirit of mercy and prayer. Dem go look the one wey dem don stab to death and mourn am like those wey dey mourn for their only child. Dem go mourn so bitter, like those wey don lost their firstborn son.
Open Bible reader