Nigerian Pidgin Bible
Ruth 2:9
and follow them for back, as dem dey gather wetin the men don cut. I don warn the men make dem no bother you, and when you wan drink water, you fit drink from their water bottle.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
and follow them for back, as dem dey gather wetin the men don cut. I don warn the men make dem no bother you, and when you wan drink water, you fit drink from their water bottle.
Open Bible reader