Nigerian Pidgin Bible
Romans 16:23
Gaius, wey dey kare for mi and di shosh, dey grit una. Erastus wey bi di tawn treasura and awa broda Kwatus, dey grit una.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Gaius, wey dey kare for mi and di shosh, dey grit una. Erastus wey bi di tawn treasura and awa broda Kwatus, dey grit una.
Open Bible reader