Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 15:28

So, afta I don finish dis wok kon dey sure sey di bilivas don get dia blessins for Jerusalem, I go visit una wen I dey go Spain.

Open Bible reader