Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 1:24

So God don liv wiked pipol mak dem dey du di bad tins wey dia maind, wey bi sey man dey slip wit man and wuman dey slip wit wuman.

Open Bible reader