Nigerian Pidgin Bible
Psalms 111:10
The way to dey wise na to dey honor the LORD; he dey give better judgement to everybody wey obey him command. Make we dey praise him forever.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
The way to dey wise na to dey honor the LORD; he dey give better judgement to everybody wey obey him command. Make we dey praise him forever.
Open Bible reader