Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Proverbs 4:10

My pikin, make you listen to me. Make you take wetin I dey tell you serious , and you go live a long life.

Open Bible reader