Nigerian Pidgin Bible
Philippians 1:5
bikos of haw una dey help mi prish di gospol from di first day wey una hear am kon rish today.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
bikos of haw una dey help mi prish di gospol from di first day wey una hear am kon rish today.
Open Bible reader