Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 1:25

I dey sure of dis tins: I no sey I nor go die naw, so dat I go kontinu wit una and as una dey insaid di fate, una life go dey beta more-more.

Open Bible reader