Nigerian Pidgin Bible
Philippians 1:17
Doz oda wons wey dey prish abaut Kraist dey du so, bikos dem dey tink abaut diasef and bikos of wetin dem go gain. Dem nor dey du tins wit klin maind and dem tink sey dem fit kos more trobol for mi, bikos I dey prizin.
Open Bible reader