Nigerian Pidgin Bible
Philippians 1:14
and bikos of di prizin wey dem put mi so, almost all di brodas and sistas fate for Kraist, don strong wel-wel. And naw, dem don dey prish God wod witout fear.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
and bikos of di prizin wey dem put mi so, almost all di brodas and sistas fate for Kraist, don strong wel-wel. And naw, dem don dey prish God wod witout fear.
Open Bible reader