Nigerian Pidgin Bible
Numbers 5:2
Command people of Israel make dem chase anyone wey no dey clean commot from the camp, anyone wey get serious skin disease or discharge and anyone wey don touch dead body.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Command people of Israel make dem chase anyone wey no dey clean commot from the camp, anyone wey get serious skin disease or discharge and anyone wey don touch dead body.
Open Bible reader