Nigerian Pidgin Bible
Numbers 4:7
Dem go spread blue cloth on top the table wey dey use offer bread to God, and make dem put the plates, spoon, incense bowl, offering bowl, and cup wey dem dey use for wine offering on top the table. Make bread dey always dey on top the table.
Open Bible reader