Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 3:4

but Nadab and Abihu die when dem offer fire wey no holy to God for Sinai Desert. Dem no get any child, naso Eleazar and Ithamar dey serve as priest during Aaron lifetime.

Open Bible reader