Nigerian Pidgin Bible
Numbers 26:2
I want make una find out how many Israelites dey for each family. Then, una go make a list of every man wey don reach 20 years and older, wey fit serve for Israel army. 3-4 Moses and Eleazar obey, and dem gather all men wey dey that group together. Dem gather for hills of Moab across River Jordan from Jericho. Na the Israelites wey come out of Egypt be this: 5-7 Na 43,730 men come from Reuben tribe, Jacob oldest son. Dem come from clans of Hanorch, Pallu, Hezdron, and Carmi.
Open Bible reader