Nigerian Pidgin Bible
Numbers 26:11
But he no destroy Kohahite clan. 12-14 Na 22,200 men come from Simeon tribe; dem come from clans of Nemuel, Jarmin, Jachin, Zerah, and Shaul. 15-18 Na 40,500 men come from Gad tribe; and dem come from clans of Zephon, Haggi, Shuni, Ozni, Eri, Arod, and Areli. 19-22 Na 76,500 men dey for tribe of Judah; dem come from clans of Shelah, Perez, Zerah, and Hezron and Hamul, wey Perez be their ancestor. Judah son Er and Onan don die for Canaan. 23-25 Na 63,300 men dey for Issachar tribe; dem come from clans of Tola, Pubaj, Jashub, and Shimron. 26-27 Na 60,500 men dey for Zebulun tribe; dem come from clans of Sered, Elon, and Jaleel. 28-34 Na 52,700 men dey for tribe of Manasseh, son of Joseph; dem be clan of Machir, clan of Gilead him son, and clan of him six grandsons: Lezer, Helek, Asriel, Shechem, Shemida, and Hepher. Zelophehad, son of Hepher no get son, but he get five daughters: Mahlah, Noah, Hoglah, Milcah, and Tirzah. 35-37 Na 32,500 men dey for tribe of Ephesians, son of Joseph; dem come from clans of Shuthelah, Beecher, Tahan, and Eran son of Shuthelah. 38-41 Na 45,600 men dey for Benjamin tribe; dem come from clans of Bela, Ashbel, Ahiram, Shephupham, Hupham, and from two sons of Bela, Ard and Naaman. 42-43 Na 64,400 men dey for tribe of Dan; dem come from clans of Shuham. 44-47 Na 53,400 men dey for Asher tribe; dem come from clans of Imnah, Ishvi, and Beriah, and from two clans of Heber and Malchiel, sons of Beriah. Na Serah be Asher daughter. 48-50 Na 45,400 men dey for Naphtali tribe; dem come from clans of Jahzeel, Guni, Jezer, and Shilem.
Open Bible reader