Nigerian Pidgin Bible
Numbers 18:23
Dem be the only ones wey fit work for the Tent, and make dem no allow anyone else come near am. Make una kill anyone wey come near am, and the Levites go also get punishment. This law no go ever change. Since Levites no go get land of their own for Israel,
Open Bible reader