Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 18:21

God tell Aaron say, ten percent of the Israelites crops and one out of every ten of their newborn animals na my own. But I dey give all of am to the Levites as payment for the work wey dem dey do for Holy Tent. 22-

Open Bible reader