Nigerian Pidgin Bible
Numbers 15:20
When una bake bread, make una present the first loaf wey una make from first the corn to God for special contribution. Make una dey present am the same way una dey present special contribution from the corn wey una harvest.
Open Bible reader