Nigerian Pidgin Bible
Numbers 11:33
people begin dey eat meat, but God come vex again. As the meat dey their mouth, before dem finish to dey eat am, God begin dey make them sick and die.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
people begin dey eat meat, but God come vex again. As the meat dey their mouth, before dem finish to dey eat am, God begin dey make them sick and die.
Open Bible reader