Nigerian Pidgin Bible
Numbers 11:31
Suddenly, God send wind wey bring quails from the sea, e dey fly less than a meter on top ground. Dem settle on top camp and all round camp for many kilometers for every direction.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Suddenly, God send wind wey bring quails from the sea, e dey fly less than a meter on top ground. Dem settle on top camp and all round camp for many kilometers for every direction.
Open Bible reader