Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 11:17

I go come down and follow you talk for there, and I go take some of the spirits wey I don give you and give am to them. Then dem fit help you take care of the people, and you no go dey do am alone.

Open Bible reader