Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Numbers 1:18

and dem call all Israelites together on the first day of second month. Naso dem list the people by their families and their family groups. Dem list names of all the men wey don reach 20 years old and the ones wey don dey old pass 20 years.

Open Bible reader