Nigerian Pidgin Bible
Nehemiah 9:15
You give them bread from heaven when hunger dey wire them, and you give them water from a rock when dem wan drink water. You tell them make dem take control of the land wey you don promise to give them.
Open Bible reader