Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Nehemiah 3:13

Na Hanun and people wey dey live for the city of Zanoah rebuild the Valley Gate. Dem put the gate in place, dem put bolts and bars to dey lock the gate, and dem repair the wall for 440metres, far reach the Rubbish Gate.

Open Bible reader