Nigerian Pidgin Bible
Nehemiah 12:28
And all the singers also come Jerusalem too. Dem come from all the towns wey dey around Jerusalem. Dem come from the town of Netophah, from Beth Gilgal, Geba, and Azmaveth.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
And all the singers also come Jerusalem too. Dem come from all the towns wey dey around Jerusalem. Dem come from the town of Netophah, from Beth Gilgal, Geba, and Azmaveth.
Open Bible reader