Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Micah 7:14

Rule your people, LORD, the people wey you don choose. Although dem live separate for widerness, good land dey around dem. Allow them go chop for rich land of Bashan and Gilead, as dem don do before.

Open Bible reader