Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Micah 7:10

Naso our enemy go see this and shame go catch them - the same enemy wey mock us as dem ask us say, “Where the LORD una God?” We go see dem lose, martch down like mud for streets.

Open Bible reader