Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Micah 7:1

I dey vex because I be like hungry person wey no see fruit on top trees and no grapes on the vines. Dem don pick all the grapes and the figs wey I like don finish.

Open Bible reader