Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Micah 6:5

My people, make una remember wetin King Balak of Moab plan to do to una and how Balaam son of Beor answer am. Make una remember the things wey happen on the way as una dey move from camp wey dey Acacia go Gilgal. Remember these things and una go know wetin I do to save una.”

Open Bible reader